Run To God (R.T.G) Lyrics
I'm not where I want to be
but I'm not where I used to be
Yes everything go be go be
no be for who done die my gee
So many people wey don fail
no be say them no sabi
You know life is a game of luck
maybe we be among the lucky ones
[chorus]
So anytime we talk
I dey always run to God
because anything we talk
only am no go take screenshot
you know say many time things hard
i dey run to Allah
because anything wey me i need
only am no go take screenshot
[verse 2]
take me i've been listening to burna
as me i dey push my thing
as i dey run my thing
before i turn 19
[cut in]
Baby i've been listening to Omah Lay
i just dey do my thing my way
you know i always like to dey my dey
make nigga no go spoil my day
[verse 3]
i read that thing like 99
100 by 2 only me face like 99
i had to go through many pains i can't deny
and the thing dey burst my brain
[cut in]
untop another man i can't rely
cuz you fit to tell your daddy along the line
anybody fit to switch up at anytime
so you no fit to comfort me
[chorus]
So anytime we talk
I dey always run to God
because anything we talk
only am no go take screenshot
you know say many time things hard
i dey run to Allah
because anything wey me i need
only am no go take screenshot
[outro inaudible]
195 downloads • Released: January 19, 2026