Omoge Lyrics

[Intro]
Me, I no dey blame women oh (ehn? Alright)
I no dey blame women at all (at all, at all)
(AYK)
(Ọmọgè, you fine, yè, yè-yè), (baby ohh)
Ahh

[Hook]
Rest your mind (rest your mind)
Drink some wine (drink some wine)
This my kaya, baby, it's hard to find (ease my tire, baby, it's hard to find)
Shine your eyes oh, stretch your hand oh
Comot for yawa, make I solve your life (comot for yawa, make I solve your life)

[Pre-Chorus]
If you see my baby, tell her (baby oh)
Ọmọ yi má jọ Rihanna (baby oh)
I go put her for designer (baby oh)
My baby no like wahala

[Verse 1]
Uhn
Ọmọ jọ iyá ẹ (ehn)
Jẹká jọ conne- (girl too fine, baby oh)
I like the way I conquer rẹ (okay)
I like the aura wey she wear (see am, baby oh)
I like to maybe con confess (oh God)
I get plan for you, ò pọr sẹ (ehn-ehn)
I'd like to hear you sing falsetto (crazy)
Where that mummy? Jẹ'á ṣ'ọrẹ (baby oh)

[Chorus]
Ọmọgè, you fine oh, bae), (baby ohh)
Ọmọgè, you fine, yè, yè-yè, (baby ohh)
Ọmọgè, you fine ohh, (baby ohh)
(Ọmọgè, you fine, yè, yè-yè), (baby ohh)

[Post-Chorus]
Rest your mind (rest your mind)
Drink some wine (drink some wine)
This my kaya, baby, it's hard to find (ease my tire, baby, it's hard to find)
Shine your eyes oh, stretch your hand oh
Comot for yawa, make I self your life (comot for yawa, make I self your life)

[Pre-Chorus]
If you see my baby, tell her (baby oh, ayy)
Ọmọ yi má jọ Rihanna (baby oh)
I go put her for designer (ayy-yy, baby oh)
My baby no like wahala

[Verse 2]
Hmm, ṣhikiṣhiki bambam (yèbá)
Girl, you too fine, you be one pie wey I wan wife, ṣ'òtigbọ (ṣ'òtigbọ na?)

[Chorus]
Ọmọgè, you fine oh, bae, (baby ohh)
Ọmọgè, you fine, yè, yè-yè, (baby ohh)
Ọmọgè, you fine ohh, (baby ohh)
(Ọmọgè, you fine, yè, yè-yè), (baby ohh)

[Outro]
Rest your mind (rest your mind)
Drink some wine (drink some wine)
This my kaya, baby, it's hard to find (ease my tire, baby, it's hard to find)
Shine your eyes oh, stretch your hand oh
Comot for yawa, make I solve your life (comot for yawa, make I solve your life)

(LYRICS BY TRENDYBEATZ.NAME.NG)

37 downloads Released: March 30, 2026

.