Forgive Me Lyrics
Mmmm Oo-ooo
Yeyeyeye, yeah (Oo-oo-oo-oo)
Lololo Orlo
Ooo-ooo
Yeah-ah yeah-ah ah
I
[Pre-Chorus: Lordeyang]
Mhmm-Mhmm eh
Family forgive me o
You been love me before but now you do not anymore make you forgive me oh
See i don leave road wey una show me i no willingly o
You been love me before but now you do not anymore make you
Say, ai
[Verse 1: Lordeyang]
Me na learner, me na a woe betide you
If you do me funny i go michael tyson
'Cause time when i shine, i nor go shiney likely
No put kuli kuli in my miinimie
My jiggy no be joke, i'm heat and cold
Whiney me, whiney me, AH!
I love who show me love and music and love
No whiney me
Whiney me
[Chorus]
I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If i call you and i fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When i dey move i no get control
When i dey move i no get control
[Verse 2: Damo K]
Ee-yo-oh-oh Ah!
Family, forgive me
If you love me before but now you do not anymore, make you forgive me
I never dey for comfort zone
For the journey, make i no miss road
If you love me before but now you do not anymore, forgive me
Human beings are not perfect, you know
A lot of things was said in your absence, you know
And i thank God I'm still present, you know
Had to do what i had to do
I dey face challenges too
My girl wan buy inches too
No be say I reason you
Still on still i still got you (Still on still i still got you)
[Chorus]
I'm in my comfort zone
Shey na God protect my soul?
If i call you and i fall
Shey na God protect my soul?
Holy ghost come and take control
Of my body oh, and my soul
When i dey move i no get control
When i dey move i no get control
[Outro: Lordeyang, Damo K]
(Ayyyyyy, Family, forgive me...)
Baby Oh (...Say if you love me but now you do not anymore)
Baby, that's cool-ooh-ah
Ikenga, Ikenga, Ikenga-ah-ah ahh-ah-ah-ah-ah
40 downloads • Released: March 28, 2026