Abefeholics Lyrics

[Verse 1]
So let me say.
A long thank you to the lord for my condition.
Cause in my opinion.
Out of everybody he bless me W my creator.
Very ready fully in action.
I don replace all my pinions.

[Chorus]
Lele.
Hale hale hale hale hale hale.
Glory be to God and every other thing.
Feels so good to be Abefeholic ooo.
Body do me ligaliga li.

[Verse 2]
I'm at a point where I can't like.
I'm a gangster I'm a rascal.
They know I get God, them dey fear.
Aya wọn ja reason why they playing on mi safe side.
O ṣe o.

[Chorus]
Lele.
Hale hale hale hale hale hale.
Glory be to God and every other thing.
Feels so good to be Abefeholic ooo.
Body do me ligaliga li.

[Verse 3]
Who go think oo, ṣe na me ooo.
Me wey my life history e pass Ugo C Ugo.
But you see as I dey see so.
I no panic as long as dem dey dance to my disco.

[Verse 4]
If you no get money, wa a ri ṣege.
I tell you banza banza moko sere.
Many things I saw wey I no say.
So I work small play yori yori.

7 downloads Released: September 20, 2026